XtGem Forum catalog
SamuelEzeWap

Like SamuelEzeWap on Facebook
The Rat and The man | Funny jokes | Jokes - SamuelEzeWap | Naija Unlimited Downloads Portal. . . .
»SamuelEzeWap Forum
* SamzySamuel >>>Conversation between a Rat and Man
Rat: (with tiny voice) hello.
Man: hello, who am i speaking wit?
Rat: na Mr John be dis abi?
Man: yes u are speaking wit Mr John, who is
dis pls?
Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur
room mate.
Man: u say what?.
Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now..
Man: i beg ur pardon?
Rat: which yeye beg u dey beg me. i never
chop since yesterday wey u waka comot. I
check that place wey u dey put food i no see
anything. I check d kitchen nothing. I even
check ur fridge no single food there. E be like
say u wan kill me abi.. No problem, i jux say
make i let u know say That ur certificate 4
inside your wardrobe wey dem write LAGOS
STATE UNIVERSITY I don eat d"LA"comot.
Remaining "GOS"STATE UNIVERSITY. Let me
see which work u go take "GOS"state
university find....
(rat ends call)
2016-11-25 13:00 · (0)

Online: Guests: 1
Page Statistics
Online Guest(s) : 1
Today : 2
Total Hits : 1973Hits
«Back/Home Guestbook Chatroom
Online Games/Tools Forum Naija Music
Handlers Apps/Games Themes/Pictures
News Updates Wapmaster Videos
Whatsapp Arena Facebook Arena

2go Arena Official Website